Voici les paroles de la chanson : Get Me , artiste : Falz Avec traduction
Texte original avec traduction
Falz
Ah!
Yeah!
Bad guys in the building
Yeah!
I dey for bed since I dey try move
In my 27years I never see this kind groove
We dey fight hangover me and my guy Jones
And I no dey I too dey like booze
You know that kind level wey you don shack to
Wey you see every girl like if I catch you
Lola say she want place
Make we come highschool
Okay thank you
But me I’m quite cool
I don’t know about Jones but use your best effort
I’m a good man I don’t succumb to peer pressure
I shack up I demo
Only for like 10 seconds
For the shortest resistance, I hold the best record
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey prove hard guy
Ah dey there dey form stunt
Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix when already sef guys don drunk
The high come dey be like say e go last one month
She give me space cake
She say guy come chop
Ah say gimme space
Wait my heart wan stop
Ah still try comport
Many guys don knock
Make them like form 12
All my guys don talk
I chop the cake finish
Now ah see the light
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I no know wetin Jones don add to him Sprite
But na Psalm23 wey my guy dey recite
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
Ooo!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
Chai!
they don get me
Na Psalm23 wey my guy dey recite
They don get me
Aah!
Dey don get me
See as fine girl dey wound person
I dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah !
Ouais!
Des méchants dans l'immeuble
Ouais!
Je me couche depuis que j'essaie de bouger
Dans mes 27 ans, je n'ai jamais vu ce genre de groove
Nous combattons la gueule de bois moi et mon gars Jones
Et je non j'aime aussi l'alcool
Vous savez ce niveau de gentillesse auquel vous ne faites pas de cabane
Wey tu vois toutes les filles comme si je t'attrape
Lola dit qu'elle veut de la place
Fais-nous venir au lycée
D'accord, merci
Mais moi je suis plutôt cool
Je ne sais pas pour Jones, mais faites de votre mieux
Je suis un homme bon, je ne succombe pas à la pression des pairs
Je connerie je démo
Seulement pendant 10 secondes
Pour la résistance la plus courte, je détiens le meilleur record
20 minutes plus tard
Hot don refroidir frère
Nous ne nous arrêtons pas pour nous embêter
Shayo n'entre pas
Lola passe le polishi
Fais-nous fumer le claro
Je viens commencer à me demander
Laisse-moi aller en liberté conditionnelle
Ils ne me comprennent pas
Je vois comme une belle fille qui blesse
Ah dey forment dur quand personne ne m'envoie
Chaï !
Ils ne me comprennent pas
Ah !
Ils ne me comprennent pas
Je vois comme une belle fille qui blesse
Ah dey forment dur quand personne ne m'envoie
Chaï !
ils ne me comprennent pas
Ah dey prouver dur
Ah dey il y a des cascades
Moi wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix quand déjà les mecs ne sont pas ivres
Le high come dey être comme dire e go dernier un mois
Elle me donne un gâteau de l'espace
Elle dit mec viens hacher
Ah dites, donnez-moi de l'espace
Attends, mon cœur veut s'arrêter
Ah essayez toujours le confort
Beaucoup de gars ne frappent pas
Faites-les comme le formulaire 12
Tous mes gars ne parlent pas
Je hache la finition du gâteau
Maintenant, ah vois la lumière
Ah ils demandent à Lola pourquoi le soleil se lève dans la nuit
Je ne sais pas si Jones ne lui ajoute pas Sprite
Mais na Psalm23 wey mon mec dey réciter
20 minutes plus tard
Hot don refroidir frère
Nous ne nous arrêtons pas pour nous embêter
Shayo n'entre pas
Lola passe le polishi
Fais-nous fumer le claro
Je viens commencer à me demander
Laisse-moi aller en liberté conditionnelle
Ooh !
Ils ne me comprennent pas
Je vois comme une belle fille qui blesse
Ah dey forment dur quand personne ne m'envoie
Chaï !
Ils ne me comprennent pas
Ah !
Ils ne me comprennent pas
Je vois comme une belle fille qui blesse
Ah dey forment dur quand personne ne m'envoie
Chaï !
ils ne me comprennent pas
Ah ils demandent à Lola pourquoi le soleil se lève dans la nuit
Chaï !
ils ne me comprennent pas
Na Psalm23 wey mon mec récite
Ils ne me comprennent pas
Ah !
Ne m'attrape pas
Je vois comme une belle fille qui blesse
Je me forme dur quand personne ne m'envoie
Chaï !
Ils ne me comprennent pas
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes