Voici les paroles de la chanson : Jeje , artiste : Falz Avec traduction
Texte original avec traduction
Falz
What is this magic
I need that magic
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Ye, come baby take it easy on the bahd guy
Put it down like you’re looking for the last price
Back it up, then put it on me
Make I play guitar while you singing on key
She say you wanna serve it on a gold plate
And then sprinkle salt and add spice
But wetin I dey do wey I no wait
You the kind of babe wey I gat wife
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
All the talk you dey talk make I loose gaurd oh
Completely, mammi you be too bad oh
I been no dey see when I look hard oh
Then you crept up on me, you came through back oh
As a sharp guy, me I no slack oh
Your face fine, all your body too tap oh
Give to me I need to own that oh
Make I spend on you one or two card oh
Cus all the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
You got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Quelle est cette magie ?
J'ai besoin de cette magie
Tout le tissu que vous portez, e be châssis
C'est ta passerelle, sois comme si tu t'entraînais
Tu es trop déterminé, tu es impitoyable
Je voyage oh, nana tu es vraiment fraîche
Tous les mouvements que vous éclatez na chana
Na wahala tu cause, na yawa
Dégoûtant, tu puais
J'ai le mec qui chante
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Bébé laisse-moi être ton client
Donne-moi tout plus jara
Dire qu'elle veut m'embrasser progressivement
Si tu me donnes tout, je vais beaucoup
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Oui, viens bébé, calme-toi avec le mec bahd
Posez-le comme si vous recherchiez le dernier prix
Sauvegardez-le, puis mettez-le sur moi
Fais-moi jouer de la guitare pendant que tu chantes sur la touche
Elle dit que tu veux le servir sur une assiette en or
Et puis saupoudrez de sel et ajoutez des épices
Mais si je le fais, je n'attends pas
Tu es le genre de bébé avec qui j'ai une femme
Tout le tissu que vous portez, e be châssis
C'est ta passerelle, sois comme si tu t'entraînais
Tu es trop déterminé, tu es impitoyable
Je voyage oh, nana tu es vraiment fraîche
Tous les mouvements que vous éclatez na chana
Na wahala tu cause, na yawa
Dégoûtant, tu puais
J'ai le mec qui chante
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Bébé laisse-moi être ton client
Donne-moi tout plus jara
Dire qu'elle veut m'embrasser progressivement
Si tu me donnes tout, je vais beaucoup
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Tous les discours que tu dis me font perdre la garde oh
Complètement, mammi tu es trop mauvais oh
Je n'ai rien vu quand je regarde dur oh
Puis tu t'es glissé sur moi, tu es revenu oh
En tant que gars pointu, moi je n'ai pas de mou oh
Ton visage va bien, tout ton corps aussi tape oh
Donne-moi, j'ai besoin de posséder ça oh
Fais-je dépenser pour toi une ou deux cartes oh
Cus tout le tissu que vous portez, e être châssis
C'est ta passerelle, sois comme si tu t'entraînais
Tu es trop déterminé, tu es impitoyable
Je voyage oh, nana tu es vraiment fraîche
Tous les mouvements que vous éclatez na chana
Na wahala tu cause, na yawa
Dégoûtant, tu puais
Tu as le gars bahd qui chante
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Bébé laisse-moi être ton client
Donne-moi tout plus jara
Dire qu'elle veut m'embrasser progressivement
Si tu me donnes tout, je vais beaucoup
Bébé fais-moi je je je je jejely oh
Abeg fais-moi je je je je jejely oh
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes