Voici les paroles de la chanson : Girls , artiste : Falz, Patoranking Avec traduction
Texte original avec traduction
Falz, Patoranking
Wha ya say
Close marking
Hold something
It’s C-Tea on the beat
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?!
call am
Amaka?!
call am
Jenifer?!
call am
Abena?!
call am
Akosua?!
call am (ye, ye)
Kafaya?!
call am (ye, ye)
Amaka?!
call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
The party no go tap if na sausage fest (God forbid)
Lai lai, it can never make sense
I for call Chichi
She too like mulla
But O boy that ikebe super (chai)
Natalie say she fit bring rice cooler (ehn ehn)
Say she go come if we book her Uber
But Sade say she can get here sooner
With all those her friends wey dey burst medulla (call her now)
I dey calculate based on spending
Everybody message dey for pending (oh no)
Shayo don dey fridge oh, e plenty
Omo diesel sef don dey for engine (very nic)
If anybody form swagger (No time o)
Tell them make them jump okada (komoto there)
Na party I dey do
I am not their father (komot there)
And I am not the Lagos state governor either
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?!
call am
Amaka?!
call am
Jenifa?!
call am
Abena?!
call am
Akosua?!
call am (ye, ye)
Kafaya?!
call am (ye, ye)
Amaka?!
call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
The party no go nice if booze no flow (lai lai)
Fine girls and juice don’t go
Wetin we go do if these babes no show?
Three hours now them don dey go-slow (oh my God)
Excuse me!
Who get motor?
Come and reverse, person wan go (I dey come)
Hello sir!
Who give you control (ehn ehn)
You go need to bounce o
Party don choke (who are you?)
I don talk dress code
All man sabi
You still wear nonsense come my party (get out)
Bouncers stop him, he’s not my padi (i don’t know him sir)
Ita lo ma wa, ti party ma pari (that's true)
You go even help increase the space (yes)
Because we are holding up for babes
Make sure say the boy leave the place
We don’t have oxygen to waste
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa?!
call am
Amaka?!
call am
Jenifa?!
call am
Abena?!
call am
Akosua?!
call am (ye, ye)
Kafaya?!
call am (ye, ye)
Amaka?!
call am (ye, ye)
The party no go nice if girls no dey (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Focus Ramon
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Girls, girls, girls, girls)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Qu'est-ce que tu dis
Marquage proche
Tenir quelque chose
C'est C-Tea sur le rythme
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête n'est pas douce si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête ne va pas si les filles ne sont pas douces
Si les filles ne dey
Il y a un?!
appelle moi
Amaka ? !
appelle moi
Jenifer ?!
appelle moi
Abéna ? !
appelle moi
Akosua ? !
appelez-moi (vous, vous)
Kafaya ?!
appelez-moi (vous, vous)
Amaka ? !
appelez-moi (vous, vous)
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
La fête no go tap if na saucisse fest (Dieu nous en préserve)
Lai lai, ça ne peut jamais avoir de sens
J'appelle Chichi
Elle aime aussi Mulla
Mais Ô garçon ce super ikebe (chai)
Natalie dit qu'elle peut apporter une glacière à riz (ehn ehn)
Dites qu'elle va venir si nous la réservons Uber
Mais Sade dit qu'elle peut arriver ici plus tôt
Avec tous ces amis qui ont éclaté la moelle (appelez-la maintenant)
Je calcule en fonction des dépenses
Tout le monde envoie un message en attente (oh non)
Shayo don dey frigo oh, e plenty
Omo diesel sef don dey pour moteur (très sympa)
Si quelqu'un forme fanfaron (Pas de temps o)
Dites-leur de les faire sauter okada (komoto là-bas)
Na fête je fais
Je ne suis pas leur père (komot là-bas)
Et je ne suis pas non plus le gouverneur de l'État de Lagos
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête n'est pas douce si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête ne va pas si les filles ne sont pas douces
Si les filles ne dey
Il y a un?!
appelle moi
Amaka ? !
appelle moi
Jenifa ?!
appelle moi
Abéna ? !
appelle moi
Akosua ? !
appelez-moi (vous, vous)
Kafaya ?!
appelez-moi (vous, vous)
Amaka ? !
appelez-moi (vous, vous)
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Filles, filles, filles, filles)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Filles, filles, filles, filles)
La fête ne va pas bien si l'alcool ne coule pas (lai lai)
Les belles filles et le jus ne vont pas
Qu'allons-nous faire si ces filles ne se présentent pas ?
Trois heures maintenant, ils ne vont pas lentement (oh mon Dieu)
Excusez-moi!
Qui obtient le moteur?
Viens et inverse, personne veut y aller (je viens)
Bonjour monsieur!
Qui te donne le contrôle (ehn ehn)
Tu vas avoir besoin de rebondir o
La fête ne s'étouffe pas (qui es-tu ?)
Je ne parle pas de code vestimentaire
Tout homme sabi
Vous portez toujours des bêtises, venez à ma fête (sortez)
Les videurs l'arrêtent, ce n'est pas mon padi (je ne le connais pas monsieur)
Ita lo ma wa, ti party ma pari (c'est vrai)
Vous allez même aider à augmenter l'espace (oui)
Parce que nous tenons le coup pour les bébés
Assurez-vous de dire que le garçon quitte l'endroit
Nous n'avons pas d'oxygène à gaspiller
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête n'est pas douce si les filles ne sont pas bonnes
Si les filles ne dey
La fête ne va pas si les filles ne sont pas douces
Si les filles ne dey
Il y a un?!
appelle moi
Amaka ? !
appelle moi
Jenifa ?!
appelle moi
Abéna ? !
appelle moi
Akosua ? !
appelez-moi (vous, vous)
Kafaya ?!
appelez-moi (vous, vous)
Amaka ? !
appelez-moi (vous, vous)
La fête ne va pas bien si les filles ne sont pas bonnes (ye, ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Concentrez-vous Ramon
(Filles, filles, filles, filles)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(Filles, filles, filles, filles)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
(ye ye ye ye, ye ye ye ye)
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes