Voici les paroles de la chanson : Abule , artiste : Patoranking Avec traduction
Texte original avec traduction
Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Tiens-moi bien
Hold am jeje
C'est une autre histoire o
Pour mon esprit
Je te dis que ça arrivera pour Abule
À propos de cette grande fête à l'intérieur de mon Abule
J'y suis allé avec mon meilleur ami Kunle
Kunle est là avec sa petite amie Shile
Les filles du ghetto elles aiment Takasufe
Tant de jolies filles sont à l'intérieur de ma mule
Je me demande juste de dire quel genre de fête hein
Tout yapa tout dey
Aaah oshe
Je reçois beaucoup de filles qui viennent de Mowe
AJ boys ils aiment jeter
Omo se gobe
On s'amuse juste
Nous voulons continuer
Des filles folles comme Meg Thee Stallion
Mais ma petite amie est là, elle m'excite
C'est pourquoi je
Tiens-moi bien
Hold am jeje
Tiens-moi bien
Hold am jeje
C'est pourquoi je
Tiens-moi bien
Hold am jeje
Tiens-moi bien
Hold am jeje
Omoge pleurniche tu peux faire mieux
Doux gbedu d'Ebute Metta
Jusqu'au delta du Niger
Na on get am
Beaucoup d'olololo
Gyal'em nuff o ogologo
Je veux juste prendre brusquement une photo
Avant que Baba ne nous dise d'y aller
Aaah oshe
Je reçois beaucoup de filles qui viennent de Mowe
AJ boys ils aiment jeter
Omo se gobe
On s'amuse juste
Nous voulons continuer
Des filles folles comme Megan Stallion
Mais ma petite amie est là, elle m'excite
C'est pourquoi je
Tiens-moi bien
Hold am jeje
Tiens-moi bien
Hold am jeje
C'est pourquoi je
Tiens-moi bien
Hold am jeje
Tiens-moi bien
Hold am jeje
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes