Talk - Falz
С переводом

Talk - Falz

  • Année de sortie: 2019
  • Langue: Anglais
  • Durée: 2:31

Voici les paroles de la chanson : Talk , artiste : Falz Avec traduction

Paroles : Talk "

Texte original avec traduction

Talk

Falz

Оригинальный текст

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court

Eh eh, we no see am for court

Election don dey come, they go need your support

Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club

Eh eh, we no see you for club

And you get legit work o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday

Eh Eh, three year holiday

Our senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, fight Kung-fu again

Shey dem never tire, They wan continue the race?

Eh eh, they wan continue the race

We buy your story, but you no give us change

Eh eh, you no give us change

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary

Eh eh, oga pay salary

In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee

Instead of may you work, you dey find Alhaji

Eh eh, she dey find Alhaji

You come turn your body to cash and carry

Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church

Eh eh, say you buy am for church

But your congregation no dey follow fly am of course

Eh eh, dem no dey follow fly am of course

Why your people still dey carry carry eye for someone

Eh eh, dem dey carry eye for someone

Shey I no be person

Cause no be your tribe I come from?

Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market

You set fire for em body

Big man thief money we dey hail am like dummy

We dey suffer, we dey smile

We dey fear to talk

My people no get chop, my people no get work

These days we no know if authority dey for office

Cause the yawa wey we see, no be security we you promise

And the cup e don full, we don tire for all the rubbish

All the punishment

Na me talk am o

Перевод песни

Tout ce que je parle te fait parler, je suis encore

Eh eh, parle-moi encore

Tout ce que je parle te fait parler, je suis encore

Eh eh, parle-moi encore

Frère Muric crie fin, nous ne voyons pas pour le tribunal

Eh eh, nous ne voyons pas que je suis pour le tribunal

Les élections ne viennent pas, elles ont besoin de votre soutien

Eh eh, ils ont besoin de votre soutien

Depuis que l'EFCC a fait irruption, on ne vous voit plus pour le club

Eh eh, on ne te voit pas pour le club

Et vous obtenez un travail légitime o, na wetin vous parlez

Eh eh, na wetin vous parlez

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Mandat de quatre ans, vacances de trois ans

Eh Eh, trois ans de vacances

Notre sénateur, ne se bat pas, Kung-fu encore

Eh eh, combats à nouveau le Kung-fu

Ils ne se fatiguent jamais, ils veulent continuer la course ?

Eh eh, ils veulent continuer la course

Nous achetons votre histoire, mais vous ne nous donnez pas de changement

Eh eh, tu ne nous rends pas la monnaie

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Tout ce que je parle te fait parler, je suis encore

Eh eh, parle-moi encore

Tout ce que je parle te fait parler, je suis encore

Eh eh, parle-moi encore

Le mois ne se termine pas, oga paie le salaire

Eh eh, oga paie le salaire

En 2019, dix-neuf (19) huit (8) alawee

Eh eh, dix-neuf (19) huit (8) alawee

Au lieu de pouvez-vous travailler, vous trouvez Alhaji

Eh eh, elle trouve Alhaji

Tu viens transformer ton corps en cash and carry

Eh eh, elle n'encaisse pas et emporte

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Na tu parles o

Non, sois moi, parle-moi

Trois jets privés, tu dis que tu m'achètes pour l'église

Eh eh, dis que tu m'achètes pour l'église

Mais votre congrégation ne suit pas, je suis bien sûr

Eh eh, ils ne suivent pas la mouche, bien sûr

Pourquoi votre peuple porte toujours un œil sur quelqu'un

Eh eh, ils portent un œil sur quelqu'un

Shey je ne suis pas une personne

Parce que ce n'est pas ta tribu d'où je viens ?

Eh eh, parce que ce n'est pas ta tribu d'où je viens

Petit voleur pour le marché

Tu as mis le feu à leur corps

Grand homme voleur d'argent, nous saluons je suis comme un mannequin

Nous souffrons, nous sourions

Nous avons peur de parler

Mon peuple ne se fait pas couper, mon peuple ne trouve pas de travail

Ces jours-ci, nous ne savons pas si l'autorité est pour le bureau

Parce que le yawa wey que nous voyons, pas de sécurité que nous vous promettons

Et la tasse est pleine, nous ne nous fatiguons pas pour toutes les ordures

Toute la punition

Na me talk am o

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes