Voici les paroles de la chanson : Defender , artiste : Frank Edwards Avec traduction
Texte original avec traduction
Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my music
Oh nanana nene, defender
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na you be my defender /2x
Them say with your name I no go sell my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be my defender
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Repeat chorus and verse 2
Défenseur
Na tu es mon défenseur
Je vais chanter ma chanson tu vas élever ma musique
Oh nanana nene, défenseur
T'ojo ba ro na tu me couvres
Quand je prie, tu me réponds o
D'âge en âge tu ne me koba pas o
Na tu es mon défenseur
Mon amour pour toi ne parle pas, je finis
Quand ils se rassemblent, vous les dispersez
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na tu es mon défenseur
Ogo ogo ogo ogo
Alléluia
Ogo ogo ogo ogo
Alléluia
Ogo ogo ogo ogo
Alléluia
Na tu es mon défenseur / 2x
Ils disent avec ton nom que je ne vais pas vendre ma musique
Je dis je dis pourquoi je ne vais pas appeler mon Jésus
Mais partout, ils ne jouent pas ma musique o e e
Na tu es mon défenseur
Ton amour pour moi me fait encore me demander
Hale Hale Gloire Gloire à ton nom
Tous les jours, vous me marquez correctement o baba
Na tu es mon défenseur
De gloire en gloire
Vous ne changez pas mon histoire oh
La bonté et la miséricorde me suivent o
Na la chose que mon Dieu fait
Na tu me couvres couvrez-moi couvrez-moi
Depuis que j'étais un petit garçon, baba
Na tu es mon défenseur
Mon amour pour toi ne parle pas, je finis
Quand ils se rassemblent, vous les dispersez
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na tu es mon défenseur
Reprendre le refrain et le couplet 2
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes