Voici les paroles de la chanson : Sweet Love , artiste : Frank Edwards Avec traduction
Texte original avec traduction
Frank Edwards
Ije love o
This kinda love nawa o
Ehn ehn
Your love is sophisticated
Helelelele, Helelelele
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to
Your name
Ehn ehn
The way You dey love me be like touch and follow
You love me first na hin I de love You back o ehhe
Tilili welele, nah our love story o
The story be say, You die ontop my matter
Jesu mi o, You dey do am for me
You carry the sorrow away
You carry the trouble away
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to
Your name
Everybody make una come
Jehovah emewom mmah
This love wey I dey see
Calabar dey call am Ima
Ima, Ima bong
Ima Ima Ima eh
Eh Eh
Na because of me my Ima die for me eh
I dey gbadun wetin You dey do
You dey tinger linger me dey go
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to
Your name
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise sekem, Ise ise sekem ise
Ye ye, sugar mo
E ye ye, oyoyoyo
Ise sekem, ise ise sekem ise
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
J'aime o
Ce genre d'amour nawa o
Ehn ehn
Votre amour est sophistiqué
Helelelele, Helelelele
Na ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o gloire, gloire, gloire, gloire gloire à
Votre nom
Ehn ehn
La façon dont tu m'aimes est comme toucher et suivre
Tu m'aimes d'abord na hin je t'aime en retour o ehhe
Tilili welele, non notre histoire d'amour o
L'histoire est de dire, tu meurs sur ma matière
Jesu mi o, tu le fais pour moi
Tu emportes le chagrin
Tu emportes les ennuis
Na ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre obidogo
Na ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o gloire, gloire, gloire, gloire gloire à
Votre nom
Tout le monde fait venir
Jéhovah emwom mmah
Cet amour que je vois
Calabar m'appelle Ima
Je suis, je suis bong
Ima Ima Ima hein
Eh Eh
Na à cause de moi mon je vais mourir pour moi eh
Je suis gbadun wetin Tu le fais
Tu t'attardes, je m'en vais
Na ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre obidogo
Na ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o gloire, gloire, gloire, gloire gloire à
Votre nom
Ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise sekem, Ise ise sekem ise
Ye ye, sucre mo
E ye ye, oyoyoyo
Ise sekem, ise ise sekem ise
Ce genre d'amour rend mon corps doux comme du sucre
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes