Voici les paroles de la chanson : Local Champion , artiste : Nneka Avec traduction
Texte original avec traduction
Nneka
Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae

Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Naija reggae, warri reggae
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Shebi, je suis métis, parce que je porte la couleur, suis le corps, emprunte la pose
Shebi je suis un villageois, parce que je reçois du swag wey lagos woman no get
Vous dites que je suis analphabète parce que j'ai une attitude waffi dans mon sang
Je ne vais pas mentir, j'ai essayé de m'adapter à votre style oyibo Lagos, mais j'ai échoué
Je sois Naija reggae, je se warri reggae
Ils m'ont né près du village d'Okporikoko
Je suis warri reggae, ils disent que je suis waffi mugu
Mais ils me voient pour votre affiche de la ville de Lagos
Waffi reggae, je suis Naija reggae

Ne nous mentons pas, na tu parles, ma nourriture ressemble à maman
Mais tu dois avouer que ma façon locale est douce de passer
Shebi je te manque maintenant, parce que je ne porte pas de jupe, de chaussures koi koi et de tissage
Parce que je n'aime pas ta façon flashy, tu largue l'originalité, largue, largue moi
Je sois Naija reggae, je se warri reggae
Ils m'ont né près du village d'Okporikoko
Je suis warri reggae, ils disent que je suis waffi mugu
Mais ils me voient pour votre affiche de la ville de Lagos
Waffi reggae, je suis Naija reggae
Ils m'ont né près du village d'Okporikoko
Je suis warri reggae, ils disent que je suis waffi mugu
Mais ils me voient pour votre affiche de la ville de Lagos
Naija reggae, warri reggae
Ils m'ont né près du village d'Okprikoko
Warri reggae, waffi reggae
Dem me voir pour votre affiche de la ville de Lagos
Je sois Naija reggae, je se warri reggae
Ils m'ont né près du village d'Okporikoko
Je suis warri reggae, ils disent que je suis waffi mugu
Mais ils me voient pour votre affiche de la ville de Lagos
Waffi reggae, je suis Naija reggae
Ils m'ont né près du village d'Okporikoko
Je suis warri reggae, ils disent que je suis waffi mugu
Mais ils me voient pour votre affiche de la ville de Lagos
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes