Voici les paroles de la chanson : Babylon , artiste : Nneka Avec traduction
Texte original avec traduction
Nneka
As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well;
suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh?
Africa
In you babylon
On our way to zion
Comme tu le fais
Tu baisses la tête
Comme tu y es donc
Tu as versé ces larmes
Mon frère te fait lever
Cette vie tu n'as rien à perdre
Ma sœur te fait réveiller
Journey wen u don waka no be invane
Moi je sais dire
Tu travailles bien
Vous ne transpirez pas bien;
souffre bien souffre bien
Waka waka bien bien
Pourquoi mon peuple suffa pour cette naija
Pourquoi mon peuple suffa pour l'Afrique
Pour les habitants des ghettos
Le sang n'est pas versé et le chagrin pleut
Ils n'aveuglent pas nos yeux avec ces choses mondaines
Dis que la bataille ne se terminera jamais, oh ça ne fait que commencer
Saro wiwa parle am, azikiwe parle am awolowa parle am
Je ne t'entends pas tuer le messager
Mais tu ne peux pas tuer le message
Tue-moi messager, tu ne peux pas tuer le message
Pourquoi mon peuple dey sufa pour l'Afrique
Pourquoi mon peuple suffa pour cette naija, à babylone
Souffre suffa, oh naija
Souffrir aahhhh?
Afrique
En toi Babylone
En route pour Sion
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes