
Voici les paroles de la chanson : Angelina , artiste : Simi Avec traduction
Texte original avec traduction
Simi
Oh no;
oh no, oh no
Where you dey since yesterday eh eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no, oh no
Oh no, oh no
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know oh
You save her number as Panel Beater
Ah, when I know say na Carolina (Carolina)
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no oh, no no no no no no no no
Can you hear me?
Oh no, no oh oh, no no no no
Eh aih;
if you say you want follow all the babes for the area
(Ah ah ah ahhhh)
Make you follow them, I don’t care (oh)
No be me oh you go kill oh
So, I really got to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Na your fault oh, why you mess around- Angelina
I don’t know how you let me down- Angelina
Oya, carry your wahala go oh- Angelina
I no want see am again
I don try, no be small thing oh- Angelina
Angelina, you can have him oh- Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again
Oh no oh;
oh no, oh no
Oh no ohh
Oh non;
oh non, oh non
Où es-tu depuis hier, hein ?
Je te trouve aller chez Angelina
Elle dit que tu es avec une autre fille
Je vois dire que tu ne recommences pas
Tu portes une fille, je vais y aller (oh oh oh ohhh)
Tu portes deux filles, je dis d'accord
Vous voulez qu'ils m'emportent ;
ne sois pas si
Je vais devoir te laisser partir
Parce que je ne veux pas d'une autre Angelina
Je me souviens de toi avec Angelina
Wetin my eye see avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Oh non;
Je ne veux pas d'une autre Angelina
Tu me fais un truc fort avec Angelina
Wetin my eye see avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Oh non;
oh non, oh non
Oh non, oh non
Qui est-ce que nous appelons votre téléphone ?
Tu penses me dire je ne sais pas oh
Vous enregistrez son numéro en tant que Panel Beater
Ah, quand je sais dire na Carolina (Caroline)
Tu portes une fille, je vais y aller (oh oh oh ohhh)
Tu portes deux filles, je dis d'accord
Vous voulez qu'ils m'emportent ;
ne sois pas si
Je vais devoir te laisser partir
Parce que je ne veux pas d'une autre Angelina
Je me souviens de toi avec Angelina
Wetin my eye see avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Oh non;
Je ne veux pas d'une autre Angelina
Tu me fais un truc fort avec Angelina
Wetin my eye see avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Oh non;
oh non oh, non non non non non non non non
Peux-tu m'entendre?
Oh non, non oh oh, non non non non
Eh aih ;
si vous dites que vous voulez suivre toutes les filles de la région
(Ah ah ah ahhhh)
Vous obliger à les suivre, je m'en fiche (oh)
Non sois moi oh tu vas tuer oh
Donc, je dois vraiment te laisser partir
Parce que je ne veux pas d'une autre Angelina
Je me souviens de toi avec Angelina
Wetin my eye see avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Oh non;
Je ne veux pas d'une autre Angelina
Tu me fais un truc fort avec Angelina
Wetin my eye see avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Na ta faute oh, pourquoi tu déconnes- Angelina
Je ne sais pas comment tu m'as laissé tomber - Angelina
Oya, porte ta wahala va oh- Angelina
Je ne veux pas me revoir
Je n'essaie pas, ce n'est pas une petite chose oh- Angelina
Angelina, tu peux l'avoir oh- Angelina
Que fais-tu de moi avec Angelina
Je ne veux pas me revoir
Oh non oh ;
oh non, oh non
Oh non ohh
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes