Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade
С переводом

Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

  • Год: 2015
  • Язык: Anglais
  • Длительность: 3:46

Voici les paroles de la chanson : Soupé , artiste : Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade Avec traduction

Paroles : Soupé "

Texte original avec traduction

Soupé

Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

Оригинальный текст

Hehehehe

Falz the bad guy

Yemi Alade

Shaydee on the single

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I dey mad oh

I dey craze oh

I fit die on top your case oh

E dey show I dey see for your face oh

You go still be my sweet potato

E be true I dey tire for the same old

Girls wey dey come for the fame oh

All the ones wey dey jump for the ego

Dem no dey shame oh

Dem be the same oh

I dey like when you smile I dey wait oh

E dey spark the plug in my brain oh

Blood no dey flow for my vein oh

You be angeli oh see you hail oh

I dey craze oh I don pick date oh

And I never even ask for your name oh

I dey shake oh Na your shape oh

I wan talk but liver dey fail oh

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love (Hey hey)

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I am captured by your stature

I will search for everything you ask for

And you didn’t ask for

Give you green pasture

I dey see the bigger picture leave passport

All these other boys tryna be your guy but

Dem be cockroach Wey the camphor

Oma need real man to ni swag joh

To ma love eh till the day of rapture

If you gree for me I don hit jackpot

Girl I’ll get you back like Jazz pot

I’m still wishing that you will give me one shot

To take over your heart and be the landlord

I no know whether the love e no true

But you really make a nigga how to sow shoe

Cause I no know how I go approach you

If you know the kind trouble I dey go through

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love

Hey hey

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

Naijalricszone.com

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Eh le le le

Craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

Eh lele eh le eh

I dey craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

I dey craze for you

Перевод песни

Héhéhéhé

Falz le méchant

Yemi Aladé

Shaydee sur le single

Bébé

Wey représente le coin

Son corps comme dire dem

Carry tu viens de là-bas

Oh bébé

Wey représente le coin

Je suis maya pour toi

Je suis fou de toi

Je suis fou oh

Je suis fou oh

Je vais mourir sur ton cas oh

E dey show je dey vois pour ton visage oh

Tu vas toujours être ma patate douce

E être vrai je dey fatigue pour le même vieux

Les filles viennent pour la gloire oh

Tous ceux qui sautent pour l'ego

Je n'ai pas honte oh

Ce sera le même oh

J'aime quand tu souris, j'attends oh

E dey allume la prise dans mon cerveau oh

Le sang ne coule pas pour ma veine oh

Tu es angeli oh tu te salues ​​oh

Je suis fou oh je ne choisis pas de date oh

Et je ne te demande même jamais ton nom oh

Je dey secoue oh Na ta forme oh

Je veux parler mais le foie échoue oh

Je ne me lasse pas de m'asseoir pour le coin

Ils attendent ton amour (Hey hey)

Regarde si je me lève et que je te demande ton numéro

Me donnerais-tu ton amour (ton amour)

Soupe

Ma soupe aux poivrons

Tu m'excites comme un

Soupe

Ma chérie banane

Votre corps chaud comme un

Soupe

Ma soupe aux poivrons

Tu me fais chaud comme un

Soupe

Mon chéri jollof rice

Votre corps chaud comme un

Soupe

Bébé

Wey représente le coin

Son corps comme dire dem

Carry tu viens de là-bas

Oh bébé

Wey représente le coin

Je suis maya pour toi

Je suis fou de toi

Je suis capturé par votre stature

Je vais rechercher tout ce que vous demandez

Et tu n'as pas demandé

Donnez-vous de verts pâturages

Je dey voir l'image plus grande laisser le passeport

Tous ces autres garçons essaient d'être ton mec mais

Dem be cafard Wey le camphre

Oma a besoin d'un vrai homme pour ni swag joh

Pour m'aimer jusqu'au jour du ravissement

Si vous êtes d'accord pour moi, je ne touche pas le jackpot

Chérie, je te ramènerai comme une marmite de jazz

Je souhaite toujours que vous me donniez une chance

Prendre le contrôle de votre cœur et être le propriétaire

Je ne sais pas si l'amour n'est pas vrai

Mais tu fais vraiment un nigga comment semer des chaussures

Parce que je ne sais pas comment je vais t'aborder

Si vous connaissez le genre de problèmes que je traverse

Je ne me lasse pas de m'asseoir pour le coin

Ils attendent ton amour

Hé hé

Regarde si je me lève et que je te demande ton numéro

Me donnerais-tu ton amour (ton amour)

Soupe

Ma soupe aux poivrons

Tu m'excites comme un

Soupe

Ma chérie banane

Votre corps chaud comme un

Soupe

Ma soupe aux poivrons

Naijalricszone.com

Tu me fais chaud comme un

Soupe

Mon chéri jollof rice

Votre corps chaud comme un

Soupe

Bébé

Wey représente le coin

Son corps comme dire dem

Carry tu viens de là-bas

Oh bébé

Wey représente le coin

Je suis maya pour toi

Je suis fou de toi

Soupe

Ma soupe aux poivrons

Tu m'excites comme un

Soupe

Ma chérie banane

Votre corps chaud comme un

Soupe

Ma soupe aux poivrons

Tu me fais chaud comme un

Soupe

Mon chéri jollof rice

Votre corps chaud comme un

Soupe

Eh le le le

Craquez pour vous

Maya pour toi oh

Je suis fou de toi

Eh lele eh le eh

Je suis fou de toi

Maya pour toi oh

Je suis fou de toi

Je suis fou de toi

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes