Open, Close - Yemi Alade
С переводом

Open, Close - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Anglais`
Длительность
184000

Voici les paroles de la chanson : Open, Close , artiste : Yemi Alade Avec traduction

Paroles : Open, Close "

Texte original avec traduction

Open, Close

Yemi Alade

Оригинальный текст

Awon slay mamas

Open, close

Boogie down, whine am

Yemi Alade

Egar boi

Monkey go go market, e no go fit to come back o

Choir master wey dey mess for church go smell am

(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)

I no dey like to make plenty noise o

I dey cut my coat according to my size

How I wan dey steal maggi from market

When I get the spice

Read Latest Naija Gist Here!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Open, close

Everyday for the thief, one day for the owner oh

Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh

Ebegi please, please don’t kill my vibe

The girl just dey vibe you can feel the vibration

Why you wanna kill my vibe?

If you kill my light, I go switch to generator

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Перевод песни

Awon tue les mamans

Ouvrir fermer

Boogie vers le bas, gémis-moi

Yemi Aladé

Egar boi

Monkey go go market, e no go fit to revenir o

Chef de choeur wey dey mess pour l'église allez sentez-moi

(Pasteur va me sentir, la femme du pasteur va me sentir)

Je n'aime pas faire beaucoup de bruit o

Je coupe mon manteau en fonction de ma taille

Comment je veux voler Maggi au marché

Quand je reçois l'épice

Lisez le dernier Naija Gist ici!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Je veux te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Je veux te mi

Je n'aime pas souffler dans ma trompette

Je n'aime pas souffler dans ma trompette

Tu sais dire que je n'aime pas souffler

Ouvrir fermer

Boogie vers le bas, gémis-moi

Boogie vers le bas, gémis-moi

Boogie vers le bas, gémis-moi

Ouvrir fermer

Chaque jour pour le voleur, un jour pour le propriétaire oh

Singe dey worku worku, babouin viens hacher am oh

Ebegi s'il te plait, s'il te plait ne tue pas mon ambiance

La fille vibre juste, tu peux sentir la vibration

Pourquoi tu veux tuer mon vibe ?

Si tu tues ma lumière, je passe au générateur

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Je veux te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Je veux te mi

Je n'aime pas souffler dans ma trompette

Je n'aime pas souffler dans ma trompette

Tu sais dire que je n'aime pas souffler

Ouvrir fermer

Boogie vers le bas, gémis-moi

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes