Chulo Bother Nobody - Timaya

Chulo Bother Nobody - Timaya

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 3:34

Voici les paroles de la chanson : Chulo Bother Nobody , artiste : Timaya Avec traduction

Paroles : Chulo Bother Nobody "

Texte original avec traduction

Chulo Bother Nobody

Timaya

Texte original

Chulo eh

Chulo Chulo Chulo

Leggo yeah

Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head

Me I no want someone to lay my bed yeah

Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh

Abeg abeg

Me I no want anything bother my head

Na only God wey dey butter my bread

Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo chinekeme bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody ooo

Chulo Chulo bambam

You know Chulo bothers nobody oo

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo

Chulo bambam right leggo

My first album back then when I start was true story

Chulo bam bam

For the place when I dey today, me I give God all the glory

Oh Lord Shower your grace

Make we no face wetin udi and ash dey face yeah

Alhamdulillah na him mufa dey pray so

2020 no dey look your face

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody ooo

Chulo Chulo bambam

Chulo chulo bothers nobody eh

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo leggo

Chulo bambam

You know say woman dem come and go

I dey give dem rapampampam

For the place wey I dey

When I steping in the town

Dey can’t stop the boy eh

Dey can’t stop the boy eh

You know oh eh eh rapampampam leggo

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody eh

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody ehh

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody ehh

Leggo ahan ahan

Right

Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head

Me I no want someone to lay my bed

Na only God wey dey butter my bread

Abeg abeg

Me I no want anything bother my head

Na only God wey dey butter my bread

Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody oo

Chulo Chulo bambam

You know Chulo bothers nobody oo

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo

Chulo bambam

Traduction de la chanson

Chulo hein

Chulo Chulo Chulo

Leggo ouais

abeg abeg

Moi, je ne veux pas que rien me dérange la tête

Moi, je ne veux pas que quelqu'un pose mon lit ouais

Na seul Dieu wey dey beurrer mon pain ee ei eh eh

abeg abeg

Moi, je ne veux rien me déranger la tête

Ce n'est que Dieu qui beurre mon pain

Moi, je ne veux pas me tromper nulle part

Papi Chulo chinekeme bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

Je dis Chulo bambam

Chulo ne dérange personne ooo

Chulo Chulo bambou

Tu sais que Chulo ne dérange personne oo

Moi je bambam

Chulo Chulo ne dérange personne oo

Chulo bambam jambe droite

Mon premier album à l'époque où j'ai commencé était une histoire vraie

Chulo bam bam

Pour l'endroit où je suis aujourd'hui, je donne toute la gloire à Dieu

Oh Seigneur, accorde ta grâce

Ne nous faisons pas face à l'udi et à la cendre face ouais

Alhamdulillah na lui mufa dey prie donc

2020 ne regarde pas ton visage

Bambou Papi Chulo

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

Je dis Chulo bambam

Chulo ne dérange personne ooo

Chulo Chulo bambou

Chulo chulo ne dérange personne hein

Moi je bambam

Chulo Chulo ne dérange personne oo leggo

Chulo bambou

Tu sais dire que les femmes vont et viennent

Je leur donne du rapampampam

Pour l'endroit où je suis

Quand j'entre dans la ville

Dey ne peut pas arrêter le garçon hein

Dey ne peut pas arrêter le garçon hein

Tu sais oh eh eh rapampampam leggo

Bambou Papi Chulo

Chulo Chulo ne dérange personne

Chulo bambou

Chulo Chulo ne dérange personne hein

Chulo bambou

Chulo Chulo ne dérange personne hein

Chulo bambou

Chulo Chulo ne dérange personne hein

Leggo ahan ahan

À droite

abeg abeg

Moi, je ne veux pas que rien me dérange la tête

Moi, je ne veux pas que quelqu'un mette mon lit

Ce n'est que Dieu qui beurre mon pain

abeg abeg

Moi, je ne veux rien me déranger la tête

Ce n'est que Dieu qui beurre mon pain

Moi, je ne veux pas me tromper nulle part

Bambou Papi Chulo

Chulo Chulo Chulo Chulo

Je dis Chulo bambam

Chulo ne dérange personne oo

Chulo Chulo bambou

Tu sais que Chulo ne dérange personne oo

Moi je bambam

Chulo Chulo ne dérange personne oo

Chulo bambou

Autres chansons de l'artiste :

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nouveaux textes et traductions sur le site :

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes