Ebiola Papa - Timaya

Ebiola Papa - Timaya

  • Année de sortie: 2020
  • Langue: Anglais
  • Durée: 4:01

Voici les paroles de la chanson : Ebiola Papa , artiste : Timaya Avec traduction

Paroles : Ebiola Papa "

Texte original avec traduction

Ebiola Papa

Timaya

Texte original

Hear me now

Chulo eh

Leggo

(Vibe o)

Oh Lord, don’t leave my side (my side)

Side, my side, my side (my side)

Oh Lord, don’t leave my side

My side, my side, my side, my side

Please, God, don’t leave my side

Side, my side, my side

Oh Lord, don’t leave my side

My side, my side, my side, my side

Holy, I came into this world and nobody hold me (true)

If you no work my guy you no go chop oo (for real)

The people wey dey laugh where dem dey (dey)

Now dem dey hide for shame

Eh, Egberi father eh

Say back inna the days dey tell me no bother ehh

Nobody know when I live with Ebiola papa o

Say right now, everybody dem a call me odoh (true)

Say mani papa o, na gracey papa oh (right)

Na Ema papa oh, say na maya papa oh (right)

Every time I dey come oh, say the people dem dey shout o

Na me be Zion papa oh, nobody come my domot

Oh Lord, don’t leave my side (Oloun)

Oloum don’t leave my side (oh God)

Oh Lord, don’t leave my side

My side, my side, my side, my side

Without you, God, I go high (oloum)

Oh Lord, I swear I go die

Please, God, don’t leave my side

My side, side, my side (yeah)

I’m building up my self-everyday

Cause all these boys them no come to play

Without you God I will go astray

Me I no wan hear say water don pass garri eh

Building up my self-everyday

Me I bring light like Michael Faraday

Everywhere we go say we no come to play

Me I no wan hear say water don pass garri eh

Egberi father eh (yeah)

Say back inna the days dem dey tell me no bother eh (chulo eh)

Nobody know when I live with Ebiola papa oh

Say right now, everybody dem a call me odoh oh

Say mani papa oh, na Gracey papa oh

Na Ema papa oh, say na maya papa oh

Everytime I dey come oh, say the people dem dey shout oh

Na me be Zion papa oo, nobody come my domot oh

No Lord don’t leave my side (oloum)

Side, my side, my side (oh God)

Oh Lord, don’t leave my side

My side, my side, my side, my side (oloum)

God, don’t leave my side (oh God)

Don’t leave my side (hello)

God don’t leave my side eeh

Don’t leave my side, please God, don’t leave my side

Oh Lord, don’t leave my side ee ah eh

Hear me now

All my life dem never thought that man will ever leave the ground

Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground

Oh my God, I thank you so much, cos you never let me down

Say nobody for this life wey go ever put me down

Eh!

Egberi father yo (right)

Say back inna the days say eyahme father yo

Nobody know when I live with Ebiola papa oh

Say right now, every lady them a call me odoh oh

Say mani papa o, na Gracey papa oh

Na Ema papa oh, say na maya papa oh

Every time I dey come oh, say the people dey shout o

Na me be Zion papa o, nobody come my domot o

Please God, don’t leave my side

My side, my side

I don’t wanna go offside

I don’t want my ship to capsize

Oh Lord, don’t leave my side

If you leave my side that one na suicide (yeah)

Oh Lord, don’t leave my side

My side, my side, my side, my side oh

Leggo

Traduction de la chanson

Ecoute moi maintenant

Chulo hein

Leggo

(Vibe o)

Oh Seigneur, ne quitte pas mon côté (mon côté)

Côté, mon côté, mon côté (mon côté)

Oh Seigneur, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté, mon côté, mon côté

S'il te plaît, Dieu, ne me quitte pas

Côté, mon côté, mon côté

Oh Seigneur, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté, mon côté, mon côté

Saint, je suis venu dans ce monde et personne ne me tient (vrai)

Si tu ne travailles pas mon gars, tu ne vas pas couper oo (pour de vrai)

Les gens rient quand ils (ils)

Maintenant ils se cachent de honte

Eh, Egberi père hein

Dites-moi dans les jours où ils me disent pas la peine ehh

Personne ne sait quand je vis avec Ebiola papa o

Dites maintenant, tout le monde m'appelle odoh (vrai)

Dites mani papa o, na gracey papa oh (à droite)

Na Ema papa oh, dis na maya papa oh (à droite)

Chaque fois que je viens oh, dis que les gens crient o

Na moi être Zion papa oh, personne ne vient mon domot

Oh Seigneur, ne me quitte pas (Oloun)

Oloum ne me quitte pas (oh Dieu)

Oh Seigneur, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté, mon côté, mon côté

Sans toi, Dieu, je vais haut (oloum)

Oh Seigneur, je jure que je vais mourir

S'il te plaît, Dieu, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté (ouais)

Je me construis chaque jour

Parce que tous ces garçons ne viennent pas jouer

Sans toi Dieu je vais m'égarer

Moi, je ne veux pas entendre dire que l'eau ne passe pas garri eh

Construire mon soi au quotidien

Moi j'apporte la lumière comme Michael Faraday

Partout où nous allons dire que nous ne venons pas jouer

Moi, je ne veux pas entendre dire que l'eau ne passe pas garri eh

Egberi père hein (ouais)

Répondez inna les jours où ils me disent pas de soucis hein (chulo hein)

Personne ne sait quand je vis avec Ebiola papa oh

Dis maintenant, tout le monde m'appelle odoh oh

Dites mani papa oh, na Gracey papa oh

Na Ema papa oh, dis na maya papa oh

Chaque fois que je viens oh, dis que les gens crient oh

Na moi être Zion papa oo, personne ne vient mon domot oh

Non Seigneur ne me quitte pas (oloum)

Côté, mon côté, mon côté (oh Dieu)

Oh Seigneur, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté, mon côté, mon côté (oloum)

Dieu, ne me quitte pas (oh Dieu)

Ne me quitte pas (bonjour)

Dieu ne me quitte pas eeh

Ne me quitte pas, s'il te plaît Dieu, ne me quitte pas

Oh Seigneur, ne quitte pas mon côté ee ah eh

Ecoute moi maintenant

Toute ma vie, ils n'ont jamais pensé que l'homme quitterait jamais le sol

Je me sélectionne et je me dépoussière et je sais que je dois quitter le sol

Oh mon Dieu, je te remercie beaucoup, car tu ne m'as jamais laissé tomber

Dis personne pour cette vie, nous allons jamais me rabaisser

Eh !

Egberi père yo (à droite)

Réponds inna les jours disent eyahme père yo

Personne ne sait quand je vis avec Ebiola papa oh

Dis maintenant, toutes les femmes m'appellent odoh oh

Dis mani papa o, na Gracey papa oh

Na Ema papa oh, dis na maya papa oh

Chaque fois que je viens oh, dis que les gens crient o

Na moi être Zion papa o, personne ne vient mon domot o

S'il te plaît Dieu, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté

Je ne veux pas être hors-jeu

Je ne veux pas que mon bateau chavire

Oh Seigneur, ne me quitte pas

Si tu quittes mon côté, celui-là va se suicider (ouais)

Oh Seigneur, ne me quitte pas

Mon côté, mon côté, mon côté, mon côté oh

Leggo

Autres chansons de l'artiste :

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nouveaux textes et traductions sur le site :

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes