Voici les paroles de la chanson : No Limit , artiste : Timaya Avec traduction
Texte original avec traduction
Timaya
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, mans gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss (ehh)
Step inna the place everybody dem know
Say the boy so dangerous
Where dem?
where dem?
who dem be?
Where dem?
where dem?
Who dem dey?
When you turn your radio
And you on your TV na my face una must to see
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
See!
me I dey live my life, I no get your time
Call me anti-social
Check my style you go know say
My Mclaren no be Toyota
All of my girls them a feel me
From Jo’burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime
I swear I no know the total
You make me go tipapatipatipatipatipa
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipatipa
You make me tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
Tu me fais aller tipapatipatipatipati
Tu me fais aller tipapatipatipatipatipa mon corps électrique
Moi faites-moi aller gbas gbos (à droite) tipapatipatipatipati
Tu me fais aller tipapatipati gbongbontigbongbon
Je suis fou (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (à droite)
Mans gat no limit (droit)
Chulo gat no limit, tout le monde me connaît je gat no limit
Chaque fois que je viens, je le sens, les hommes n'ont pas de limite
Chulo gat no limit, moi gat style, moi je gat no limit
Je me sens bien et je me sens si bien
Et le garçon si loin de la perte (ehh)
Entrez dans l'endroit que tout le monde connaît
Dis le garçon si dangereux
Où dem?
où dem?
qui sont-ils ?
Où dem?
où dem?
Qui est-ce?
Quand tu allumes ta radio
Et vous sur votre télévision na mon visage una must to see
Tu me fais aller tipapatipatipatipati
Tu me fais aller tipapatipatipatipatipa
Mon corps électrique
Moi faites-moi aller gbas gbos (à droite) tipapatipatipatipati
Tu me fais aller tipapatipati gbongbontigbongbon
Je suis fou (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (à droite)
Mans gat no limit (droit)
Chulo gat no limit, tout le monde me connaît je gat no limit
Chaque fois que je viens, je le sens, l'homme n'a pas de limite
Chulo gat no limit, moi gat style, moi je gat no limit
Voir!
moi je vis ma vie, je ne gagne pas ton temps
Appelez-moi antisocial
Vérifie mon style tu vas savoir dire
Ma Mclaren n'est pas Toyota
Toutes mes filles me sentent
De Johannesburg à Elegushi
Tout l'argent quand je reçois pour toute ma vie
Je jure que je ne connais pas le total
Tu me fais aller tipapatipatipatipatipa
Tu me fais aller tipapatipatipatipatipa
Mon corps électrique
Moi faites-moi aller gbas gbos (à droite) tipapatipatipatipatipa
Tu me fais tipapatipati gbongbontigbongbon
Je suis fou (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (à droite)
Mans gat no limit (droit)
Chulo gat no limit, tout le monde me connaît je gat no limit
Chaque fois que je viens, je le sens, l'homme n'a pas de limite
Chulo gat no limit, moi gat style, moi je gat no limit
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes