Pity 4 Us - Timaya

Pity 4 Us - Timaya

  • Année de sortie: 2018
  • Langue: Anglais
  • Durée: 3:25

Voici les paroles de la chanson : Pity 4 Us , artiste : Timaya Avec traduction

Paroles : Pity 4 Us "

Texte original avec traduction

Pity 4 Us

Timaya

Texte original

Mr biggie man o, Mr poor man o

Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o

No be wetin dem be talk o

This was not what dey promised us o

Dem tell us say dem go bring the change o

oh no no, no no

As the thing dey go, situation e just dey bad o eh

As day dey break things e just dey hard ooo

No food to chop, everyday dollar dey rise o

See the people don dey cry o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politicians please pity for us o

Na beg we dey beg o, see my people don dey die o

Please pity for us o, politician please pity for us o

Oh no no no no+

I believe in Nigeria with all my life

I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o

Anywhere I go na naija

Anything I do na naija,

Anywhere I go to naija

See my houses na for naija,

I invest in my naija,

Everything na plan for naija

politician show some love o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politician have mercy on us o

Na beg we dey beg o

E don dey the thing don dey bad o

Please pity for us o

Politician please pity for us o

Pity for us o

Oh no no no no+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

As we sit down dey complain today our gragra e full for our body

As we dey for here we dey complain our own e full our body o

Search your conscience o

We sef we no good try

Make we live right oh

We sef we no dey try

I know say everyday politician Dey steal our money

I know say politicians carry our money go oversea

People dey die

Politician just dey smile o

People dey die o

Their children dey oversea

Pity for us o, Pity for us o

Politician have mercy on us oo

We don dey die o, Anything we do o

Please pity for us o, politician have mercy on us o

Oh no no no

This is painful oh

Traduction de la chanson

Mr biggie man o, Mr pauvre homme o

Chers Nigérians o, sebi una dey m'entends o

Non be wetin dem be talk o

Ce n'était pas ce qu'ils nous avaient promis o

Ils nous disent, disent qu'ils vont apporter le changement o

oh non non, non non

Au fur et à mesure que la chose se passe, la situation est juste mauvaise o eh

Au fur et à mesure que le jour casse les choses, c'est juste dur ooo

Pas de nourriture à hacher, le dollar de tous les jours augmente o

Voir les gens ne pleurent pas o +

Oh non non non non

Pitié pour nous o, pitié pour nous o

Politiciens, veuillez avoir pitié de nous o

Na supplie nous supplions o, vois mon peuple ne meurt pas o

S'il te plaît, aie pitié de nous o, politicien, s'il te plaît, aie pitié de nous o

Oh non non non non+

Je crois au Nigéria de toute ma vie

Je m'engage envers le Nigeria, mon pays o, de tout mon cœur o

Partout où je vais na naija

Tout ce que je fais na naija,

Partout où je vais à naija

Voir mes maisons na pour naija,

J'investis dans ma naija,

Tout est prévu pour naija

politicien montre un peu d'amour o+

Oh non non non non

Pitié pour nous o, pitié pour nous o

Politicien, ayez pitié de nous o

Na supplie nous supplions o

E don dey la chose don dey mauvais o

S'il te plait aie pitié de nous o

Politicien, s'il te plaît, aie pitié de nous o

Dommage pour nous o

Oh non non non non+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

Alors que nous nous asseyons, ils se plaignent aujourd'hui, notre gragra est plein pour notre corps

Comme nous sommes ici, nous nous plaignons de notre propre e plein de notre corps o

Cherche ta conscience o

Nous n'avons pas bien essayé

Fais-nous vivre correctement oh

Nous n'essayons pas

Je sais que le politicien ordinaire Dey vole notre argent

Je sais que les politiciens transportent notre argent à l'étranger

Les gens meurent

Le politicien vient de sourire o

Les gens meurent o

Leurs enfants sont outre-mer

Pitié pour nous o, pitié pour nous o

Politicien, ayez pitié de nous oo

Nous ne mourons pas o, Tout ce que nous faisons o

S'il vous plaît, ayez pitié de nous o, politicien, ayez pitié de nous o

Oh non non non

C'est douloureux oh

Autres chansons de l'artiste :

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nouveaux textes et traductions sur le site :

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes