Voici les paroles de la chanson : Wanted , artiste : Wande Coal Avec traduction
Texte original avec traduction
Wande Coal
Black Diamond
Black Diamond
It’s Wande Coal
Major Bangz
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Mopo mopo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Tell these people say I don come now yeah
Tell these people say I don come make dem hear
People wey dey talk bad things make dem hear
E don tey when I dey do things ino dey see ya
Everytime dem dey shake
Everytime dem dey want to celebrate
Me I don dey thank God say I make am
You sef thank God you go make am oh oh oh
Balance well and check am
So many brothers dem dey player hate
Money going round so I rotate
Now come on bodyguard make you protect am
It is funny how you dey see me
Shey na because I no dey jam before
Shey na because I don dey break the law
But don’t forget na me be the key to the door
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Baby my gbedu just dey drop
They call me Wande coal
And am moving up up
And all the girl start
To dey shake their booty non stop
Na where I dey work na there I must chop
And anytime I dey try to explain
To my people say
My people dey doubt
Dem talk say me I no fit stand
Abi na them get when i over understand
If you want to try me
You can go and chop sand
Some people still be looking like life is a joke
Instead them to be working
And be hustling for the dough
My people need to appreciate abi to let me know
And all the celebrities they already know
So this is what I’m tryna say basically
Anytime you see me make
You know say money dey
No jibiti you go know say money dey
If you go GTB you go see say money dey
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
See sugar
Shebi na very important people we be
We no be regular
Shebi na game we dey play
We go play am the way we dey play snooker
Take it easy well easy with my people
And e no matter what you say
As long as we keep it burning everyday
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Diamant noir
Diamant noir
C'est Wande Charbon
Major Bangz
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo mo l'owo lowo
Awama'n fowosere
Mopo mopo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Dis à ces gens de dire que je ne viens pas maintenant ouais
Dites à ces gens de dire que je ne viens pas les faire entendre
Les gens qui parlent de mauvaises choses leur font entendre
Je ne te vois pas quand je fais des choses sans te voir
Chaque fois qu'ils tremblent
Chaque fois qu'ils veulent célébrer
Moi, je ne remercie pas Dieu d'avoir dit que je suis
Tu remercie Dieu tu vas me faire oh oh oh
Équilibrez-vous bien et vérifiez
Tant de frères dem dey joueur détestent
L'argent tourne donc je tourne
Maintenant, garde du corps, faites-vous protéger
C'est drôle comment tu me vois
Shey na parce que je ne fais pas de jam avant
Shey na parce que je n'enfreins pas la loi
Mais n'oublie pas que je suis la clé de la porte
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo mo l'owo lowo
Awama'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Eh ye ye ye ye
Bébé mon gbedu vient de tomber
Ils m'appellent Wande charbon
Et je monte
Et toutes les filles commencent
Pour secouer leur butin sans arrêt
Là où je travaille, là je dois couper
Et chaque fois que j'essaie d'expliquer
À mon peuple, dites
Mon peuple doute
Ils parlent, dis-moi que je ne suis pas en forme
Je les comprends quand je comprends trop
Si tu veux m'essayer
Vous pouvez aller couper du sable
Certaines personnes ont encore l'air de la vie est une blague
Au lieu de travailler
Et être bousculé pour la pâte
Mes collaborateurs doivent apprécier abi pour me le faire savoir
Et toutes les célébrités qu'ils connaissent déjà
C'est donc ce que j'essaie de dire en gros
Chaque fois que vous me voyez faire
Tu sais dire de l'argent
Non jibiti tu vas savoir dire de l'argent
Si vous allez GTB, vous allez voir dire de l'argent
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo mo l'owo lowo
Awama'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Eh ye ye ye ye
Voir le sucre
Shebi est une personne très importante que nous sommes
Nous ne sommes pas réguliers
Shebi na jeu auquel nous jouons
Nous allons jouer comme nous jouons au billard
Allez-y doucement bien doucement avec mon peuple
Et peu importe ce que tu dis
Tant que nous le gardons brûler tous les jours
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Cos awala'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Won gbo mi nigboro
Et ils m'entendent mi nigboro
Won wa mi nigboro
Ils me trouvent nigboro
Cos awala'n fowosere
Apo apo mo l'owo lowo
Awama'n fowosere
Apo apo al'owo lowo
Eh ye ye ye ye
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes