Oga - Yemi Alade
С переводом

Oga - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Anglais`
Длительность
181340

Voici les paroles de la chanson : Oga , artiste : Yemi Alade Avec traduction

Paroles : Oga "

Texte original avec traduction

Oga

Yemi Alade

Оригинальный текст

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

As you see me

I be Oga, no be package oh

As you see me

Dem dey call me chairman oh

And even if you follow me go my village

Dem dey feely me ooooh

As you see me

For we side na big boys oh

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh (hey) we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

Oga oga

Dem be credit the show

Think na so we go dey dress up

Oga oga

Dem be think say na joke

Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Ice Water

Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh

Enjoy your life baby oh

Happy yourself baby oh

E sweet for this side baby oh

Wetin dey constant (enjoyment)

Flexing abundance (enjoyment)

Very important (enjoyment)

Living your best life

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

Перевод песни

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

Comme tu me vois

Je être Oga, pas être paquet oh

Comme tu me vois

Ils m'appellent président oh

Et même si tu me suis, va dans mon village

Ils me sentent ooooh

Comme tu me vois

Car nous sommes du côté des grands garçons oh

Tout mijote tout est bon

Trop de sauce, tu vas avoir peur des épices

Las las oh (hey) nous allons bien

Shey tu veux parier

Fais-nous lancer les dés

Non nii non nii oooh

Nous nous retournons ooh

Non nii non nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga comme ça)

Et le crédit e show

Na alors nous allons bénir

(Oga comme ça)

Ils ont pensé dire une blague

Mais na dem don dey stand up ooh

(Oga comme ça)

La famille fait vibrer mon téléphone

Mais l'argent s'accumule encore ooh

(Oga comme ça)

La fille est toujours en ligne

Mais les données ne sont pas épuisées oh

Oga oga

Dem être crédit le spectacle

Je pense que nous allons nous habiller

Oga oga

Je pense dire une blague

Oga comme ça

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Eau glacée

Obi mo bi mo

Heureux toi bébé ooh

Profite de ta vie bébé oh

Heureux toi bébé oh

E doux pour ce côté bébé oh

Wetin dey constant (plaisir)

Flexion de l'abondance (plaisir)

Très important (plaisir)

Vivre sa meilleure vie

Tout mijote tout est bon

Trop de sauce, tu vas avoir peur des épices

Las las oh nous allons bien

Shey tu veux parier

Fais-nous lancer les dés

Non nii non nii oooh

Nous nous retournons ooh

Non nii non nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga comme ça)

Et le crédit e show

Na alors nous allons bénir

(Oga comme ça)

Ils ont pensé dire une blague

Mais na dem don dey stand up ooh

(Oga comme ça)

La famille fait vibrer mon téléphone

Mais l'argent s'accumule encore ooh

(Oga comme ça)

La fille est toujours en ligne

Mais les données ne sont pas épuisées oh

(Oga comme ça)

Et le crédit e show

Na alors nous allons bénir

(Oga comme ça)

Ils ont pensé dire une blague

Mais na dem don dey stand up ooh

(Oga comme ça)

La famille fait vibrer mon téléphone

Mais l'argent s'accumule encore ooh

(Oga comme ça)

La fille est toujours en ligne

Mais les données ne sont pas épuisées oh

(Oga comme ça)

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes