
Voici les paroles de la chanson : Baba God , artiste : Peruzzi, Patoranking Avec traduction
Texte original avec traduction
Peruzzi, Patoranking
Santamara kura baba, ayy Baba
(Go)
Sai Baba
(Speroach Beatz)
Oh Baba, ayy Baba
Santaria baba, ria baba ayy
WhatYaSay
Strong grace and mercies
Ayy Baba
And anointin' oil combine
Santamara kura baba, ayy Baba
(Loose)
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus
For a long time you don cover me so (yea'-yeah)
They can’t touch me again
If no be you wey cover me so
Dem for don take me away
Man dem wey know me bfore
They don’t know me again
Thy don try but they can’t conquer the boy
They can’t hold me again
This love, there’s somethin' about it (I say me)
I can’t do without it (Baba, this love)
There’s somethin' about it (I say me, I say me)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it (somethin')
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it (loose)
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus
On my knee I dey cry to God (ayy Baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba)
WhaYaSay
E sure me die, e sure me die, e sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die, e sure me die, e sure me die
Profitin' on my business and e go multiply
I just dey denge, I dey denge dey pose
Every button wey dem close, dem open
Sorry man if i no fit compose
I’m a top star, count me as one of those
And me say God willin', God willin', yeah
We never gonna stop winnin', stop winnin'
Forever chillin' and bubblin', bubblin'
From my heart, me say «this is what me pray everyday»
This love, there’s somethin' about it (I say me)
I can’t do without it (Baba, this love)
There’s somethin' about it (I say me, I say me)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it (somethin')
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey countin' my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey countin' my plus and I no minus
Kprrr-ayy
Kprrr-ayy
Loose
Santamara kura baba, ayy Baba
Santamara Kura Baba, ouais Baba
(Aller)
Saï Baba
(Speach Beatz)
Oh Baba, ouais Baba
Santaria baba, ria baba ayy
WhatYaSay
Forte grâce et miséricorde
Aï Baba
Et combiner l'huile d'onction
Santamara Kura Baba, ouais Baba
(Lâche)
Baba Dieu
Je dis que tu portes ma croix
Tu parles, dis que je ne bouscule pas par la force
Alors, chaque jour, je compte mon plus, pas moins
Baba Dieu
Je dis que tu portes ma croix
Tu parles, dis que je ne bouscule pas par la force
Alors, tous les jours, je compte mon plus et je n'ai pas de moins
Pendant longtemps, tu ne me couvres donc pas (yea'-yeah)
Ils ne peuvent plus me toucher
Si non, tu me couvres alors
Dem pour don m'emporter
L'homme qu'ils me connaissent avant
Ils ne me connaissent plus
Tu n'essayes pas mais ils ne peuvent pas conquérir le garçon
Ils ne peuvent plus me retenir
Cet amour, il y a quelque chose à ce sujet (je dis moi)
Je ne peux pas m'en passer (Baba, cet amour)
Il y a quelque chose à ce sujet (je dis moi, je dis moi)
Je ne peux pas m'en passer (cet amour)
Il y a quelque chose à ce sujet (quelque chose)
Je ne peux pas m'en passer (cet amour)
Il y a quelque chose à ce sujet (lâche)
Je ne peux pas m'en passer
Baba Dieu
Je dis que tu portes ma croix
Tu parles, dis que je ne bouscule pas par la force
Alors, chaque jour, je compte mon plus, pas moins
Baba Dieu
Je dis que tu portes ma croix
Tu parles, dis que je ne bouscule pas par la force
Alors, tous les jours, je compte mon plus et je n'ai pas de moins
À genoux, je crie à Dieu (ayy Baba)
Mon Dieu est pour mon dos et je ne dors pas
C'est pourquoi je (loose, santamara kura baba, ayy Baba)
Qu'est-ce que tu dis
Bien sûr que je meurs, bien sûr que je meurs, bien sûr que je meurs
Comme le dit un homme du ghetto, je vais porter un costume et une cravate
Bien sûr que je meurs, bien sûr que je meurs, bien sûr que je meurs
Profiter de mon entreprise et e go multiplier
Je dey juste dey, je dey dey dey pose
Chaque bouton est fermé, ouvert
Désolé mec si je ne suis pas apte à composer
Je suis une top star, comptez-moi comme l'une d'entre elles
Et moi je dis que Dieu le veut, Dieu le veut, ouais
Nous n'arrêterons jamais de gagner, arrêtons de gagner
Toujours froid et bouillonnant, bouillonnant
Du fond de mon cœur, je dis "c'est ce que je prie tous les jours"
Cet amour, il y a quelque chose à ce sujet (je dis moi)
Je ne peux pas m'en passer (Baba, cet amour)
Il y a quelque chose à ce sujet (je dis moi, je dis moi)
Je ne peux pas m'en passer (cet amour)
Il y a quelque chose à ce sujet (quelque chose)
Je ne peux pas m'en passer (cet amour)
Il y a quelque chose à ce sujet
Je ne peux pas m'en passer
Baba Dieu
Je dis que tu portes ma croix
Tu parles, dis que je ne bouscule pas par la force
Alors chaque jour, je compte mon plus, pas moins
Baba Dieu
Je dis que tu portes ma croix
Tu parles, dis que je ne bouscule pas par la force
Alors chaque jour, moi, je compte mon plus et je n'ai pas de moins
Kprrr-ayy
Kprrr-ayy
Lâche
Santamara Kura Baba, ouais Baba
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes