
Voici les paroles de la chanson : Enjoyment , artiste : Yemi Alade Avec traduction
Texte original avec traduction
Yemi Alade
In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh
AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
No go killi us no
Anything you want order
Wine dey ??
Sachet ati squardi dey
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment
D'humeur à jaiye o
Je ne vais pas me tuer iro nla nla
Wahala no dey finition ah eh
Je vais me faire plaisir na na na
Prêt à partir bas bas
Prêt à bo s'agbo
La vie na yo lo lo
La vie na yo lo lo
Mo fe
Mo fe ki tout le monde pade mi sur le sol
Pas de souci du tout
Jouissance
Le plaisir n'est pas pour les petits pikin o
Sho vous
Shey vous portez pour la poche
Le plaisir n'est pas pour les petits pikin o
Sho vous
Je veux faire la fête un peu omo
E le le le
Oga deejay donne moi un peu plus
E le le le
Bouteille après bouteille omo
E le le le
Oga barman vous êtes plus
E le le le
Eh eh eh
AC pour le coin
A quelle heure tu vas venir hala
Mes amis, vos amis
Ce soir, nous allons faire une danse
Non va nous tuer non
Tout ce que vous voulez commander
Vin dey ??
Sachet ati squardi dey
Prêt à partir bas bas
Prêt à bo s'agbo
La vie na yo lo lo
La vie na o lo lo
Prêt à partir bas bas
Prêt à bo s'agbo
La vie na yo lo lo
La vie na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki tout le monde pade mi sur le sol
Pas de souci du tout
Jouissance
Le plaisir n'est pas pour les petits pikin o
Sho vous
Shey vous portez pour la poche
Le plaisir n'est pas pour les petits pikin o
Sho vous
Je veux faire la fête un peu omo
E le le le
Oga deejay donne moi un peu plus
E le le le
Bouteille après bouteille omo
E le le le
Jouissance
Jouissance
Jouissance
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2017
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade, Rudeboy • 2020
Yemi Alade, P-Square • 2016
Yemi Alade • 2014
Harmonize, Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade • 2018
Yemi Alade, Slimcase, Brainee • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Angélique Kidjo • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade, Dadju • 2020
Yemi Alade • 2018
Sauti Sol, Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Falz • 2017
Yemi Alade • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes