Oga Police - P-Square
С переводом

Oga Police - P-Square

Год
2009
Язык
`Anglais`
Длительность
229120

Voici les paroles de la chanson : Oga Police , artiste : P-Square Avec traduction

Paroles : Oga Police "

Texte original avec traduction

Oga Police

P-Square

Оригинальный текст

Na which kind yawa bi dis yi e

Ooh

I was driving, wasn’t speeding so fast

I just dey go jeje, I no high

See this honey

She was looking so fly

As I dey try to step up to her

Then she said hi

Come on, baby, make you step into my car

Me I go take you to a place

Wey you go like, I no lie

Make you sit back relax and feel fine

Cos seriously I get plans

Then all of a sudden see then them a coming

They tell me make I stop but I don’t know why

Who be that, the police

They took my papers from me

And I say Sir

Why you do me so

Oga police e

Wetin be dis e

You just dey stress me, dey vex me

Na which kind yawa be dis e

Why you doing dis e

Oh, no

See wetin I dey miss

Oga police e

Wetin be this e

You just dey stress me, dey vex me

Na which kind yawa be dis e

Why you doing dis e

Oh no

Oga police yi e

Na which kind yawa be dis yi e

Oh no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly

With a friend from America

Wey get money

And for my front

Ishiewu and turkey

Different kind of shayo

We dey make eye doti

Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)

Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)

As I dey hail my guy

Begin dey wash my hand e

I just dey start e

Then all of a sudden, see then them a coming

Everybody start to run

But I don’t know why

Who be dat, the police

They put their handcuffs on me

Then I say, Sir, na wetin I do

Tell me

Na wetin you go do for this life

Wey police no go come harass you

I no know oh

Even though you be superstar

Them go still come embarrass you

Tell me

Na wetin you go do for this life

Wey police no go come harass you

Oga police e

Wetin be this e

Na which kind yawa be this e

No, no

Na which kind yawa be this e

No, no, no, no, no, no, no, no

For my woman, to my friends

Перевод песни

Na quel genre yawa bi dis yi e

Oh

Je conduisais, je n'allais pas si vite

Je vais juste jeje, je ne défonce pas

Voir ce miel

Elle avait l'air si folle

Alors que j'essaie de lui emboîter le pas

Puis elle a dit bonjour

Allez, bébé, fais-toi monter dans ma voiture

Moi je vais t'emmener dans un endroit

Wey tu vas comme, je ne mens pas

Assurez-vous de vous détendre et de vous sentir bien

Parce que sérieusement j'ai des plans

Puis tout d'un coup, je les vois venir

Ils me disent d'arrêter mais je ne sais pas pourquoi

Qui est-ce, la police

Ils m'ont pris mes papiers

Et je dis Monsieur

Pourquoi tu me fais ça

Oga police e

Wetin be dis e

Tu viens de me stresser, de me vexer

Na quel genre yawa être dis e

Pourquoi tu fais ça

Oh non

Voir ce qui me manque

Oga police e

Wetin être ce e

Tu viens de me stresser, de me vexer

Na quel genre yawa être dis e

Pourquoi tu fais ça

Oh non

Oga police yi e

Na quel genre yawa être dis yi e

Oh non

Na donc nous sommes pour un salon de bière juste joyeux

Avec un ami d'Amérique

Wey obtenir de l'argent

Et pour mon front

Ishiewu et dinde

Différents types de shayo

Nous faisons les yeux doux

Beaucoup de bobos font juste du bruit (Hey !)

Assez de chickitos font juste leur choix (Une assiette de plus)

Alors que je salue mon mec

Commencer à me laver les mains e

Je viens juste de commencer

Puis tout d'un coup, les voir venir

Tout le monde commence à courir

Mais je ne sais pas pourquoi

Qui est-ce, la police

Ils m'ont passé les menottes

Alors je dis, Monsieur, na wetin I do

Dites-moi

Na wetin vous allez faire pour cette vie

Wey la police ne va pas venir te harceler

Je ne sais pas oh

Même si tu es une superstar

Ils vont toujours vous embarrasser

Dites-moi

Na wetin vous allez faire pour cette vie

Wey la police ne va pas venir te harceler

Oga police e

Wetin être ce e

Na quel genre yawa être ce e

Non non

Na quel genre yawa être ce e

Non, non, non, non, non, non, non, non

Pour ma femme, à mes amis

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes