Bizzy Body (Instumental) - P-Square
С переводом

Bizzy Body (Instumental) - P-Square

Год
2009
Язык
`Anglais`
Длительность
311250

Voici les paroles de la chanson : Bizzy Body (Instumental) , artiste : P-Square Avec traduction

Paroles : Bizzy Body (Instumental) "

Texte original avec traduction

Bizzy Body (Instumental)

P-Square

Оригинальный текст

We bring you back again

Da remix

With your bizzy body eh

Yo P

Every body eh

Its the Weird MC

Eh eh eh eh eh eh

1: Weird MC

Ok now

Bring it on now

Here we go now

With the flow now Peter, Paul and Shola

This na fresh from naija

Oya: P Square

See them, see them

Them done come back again now

I beg you sister, abi you get one

Agenda

Why you put me in between the middle

Of the center

Cos me no like no pretender

Make you stop to dey look

And start to dey groove

Peter and Paul them be one no be

Two

Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare

You make me really wanna touch

Your ware

When you hook up in the club oh

Give them a run oh

Give them a jump oh

With your bizzy body eh

You go soji eh

Everybody eh

Move your body eh

With your bizzy body eh

You go soji eh

Everybody eh

Move your body eh

Somebody say

Oh oh, oooh ooooh oooh

Everybody say

Oh oh, oooh ooooh oooh

Rudeboy

2: P Square

We done bring back the remix

Everybody in the club, una dey

Feel me

You dey soji Mr. DeeJay

You dey kill me

Wine up your body

If you dey dig me

So make you tease me, tease me

Till I lose control

Cos your know why, my sister

We go commit murder

Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no be losers, we

Dey shun now

Move up your body with your bizzy

Body thunder

Gbosa

Gunshot oh, replace another

REPEAT E yago l’ona

Weird MC dey come

3: Weird MC

What you gonna do

Where you gonna hide

When you wanna show

Any sort of vibe

We got the club so knocked down

We wanna move your bizzy body

Now

Kini mo wi, kini mo so

Move your body

Keep it closer

No dulling, No glocking

No stalling, No shaking

I just dey vibe dey go

No be me oh

Ijo ya oh: P Square

Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no be losers, we

Dey shun now

Move up your body with your bizzy

Body thunder

Gbosa

Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

Перевод песни

Nous vous ramenons à nouveau

Un remix

Avec ton corps bizarre hein

Yo P

Chaque corps hein

C'est l'étrange MC

Eh eh eh eh eh eh

1 : MC bizarre

OK maintenant

Apportez-le maintenant

C'est parti maintenant

Avec le flux maintenant Peter, Paul et Shola

Ce n'est pas frais de naija

Oya : carré P

Voyez-les, voyez-les

Ils ont fini de revenir maintenant

Je t'en supplie soeur, abi tu en prends un

Ordre du jour

Pourquoi tu me mets entre le milieu

Du centre

Parce que moi non comme aucun prétendant

Te faire arrêter pour regarder

Et commencer à groover

Pierre et Paul ne font qu'un

Deux

N'oubliez pas de dire qu'ils obtiennent gbedu Wey allez vous faire soji j'aime votre boum boum nu

Tu me donnes vraiment envie de toucher

Votre marchandise

Quand tu te connectes au club oh

Donnez-leur une course oh

Donnez-leur un saut oh

Avec ton corps bizarre hein

Tu vas soji hein

Tout le monde hein

Bouge ton corps hein

Avec ton corps bizarre hein

Tu vas soji hein

Tout le monde hein

Bouge ton corps hein

Quelqu'un dit

Oh oh, oooh oooh oooh

Tout le monde dit

Oh oh, oooh oooh oooh

Garçon impoli

2 : Carré P

Nous avons ramené le remix

Tout le monde dans le club, una dey

Sentez-moi

Vous dey soji M. DeeJay

Tu me tues

Vinifiez votre corps

Si tu me creuses

Alors fais-moi taquiner, taquiner moi

Jusqu'à ce que je perde le contrôle

Parce que tu sais pourquoi, ma sœur

Nous allons commettre un meurtre

Qui être le bagger wey dire que nous non

Allez plus loin

Dites-moi que nous ne dérangeons pas

Allez plus loin

Dites-moi que nous ne sommes pas des perdants, nous

Dey évite maintenant

Remontez votre corps avec votre bizzy

Corps tonnerre

Gbosa

Coup de feu oh, remplace un autre

RÉPÉTER E yago l'ona

Bizarre MC dey come

3 : MC bizarre

Que vas-tu faire

Où tu vas te cacher

Quand tu veux montrer

Toutes sortes d'ambiances

Nous avons tellement renversé le club

Nous voulons bouger ton corps bizarre

À présent

Kini mo wi, kini mo so

Bouge ton corps

Gardez-le plus près

Pas de ternissement, pas de glocage

Pas de décrochage, pas de secousse

Je suis juste dey vibe dey go

Ne sois pas moi oh

Ijo ya oh : P Square

Qui être le bagger wey dire que nous non

Allez plus loin

Dites-moi que nous ne sommes pas des perdants, nous

Dey évite maintenant

Remontez votre corps avec votre bizzy

Corps tonnerre

Gbosa

Coup de feu oh, remplace un autre

CROCHET DE RÉPÉTITION

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes