Say Your Love - P-Square
С переводом

Say Your Love - P-Square

Год
2009
Язык
`Anglais`
Длительность
313260

Voici les paroles de la chanson : Say Your Love , artiste : P-Square Avec traduction

Paroles : Say Your Love "

Texte original avec traduction

Say Your Love

P-Square

Оригинальный текст

Na today eee

E don tae

Girl you no say me I no dey lie

this is what you say to me

what you say to me

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

u say ur love no dey lie

e don tee

make u tell ur friends wetin dey (na today)

shae you no say me I no dey lie

this is what you say to me what you say to me

she go talk say we go spend our lives together

she like me pass her own mother

she prefer me pass her own father

ma brothers tell me which kind lie be dis na today ya e don tae

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae

Na the same girl wae I see inside my best friend auto

Oh no no be so

Well I donât need an explanation den why you dey hala ah ai

Tell me really why you dey hala

Dey talk say who say she say that

Na she say dat p-square don say dat

Ma brother tell me which kind life be this she don kolo

I swear no body go believe you can do me so

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae

Huh huh huh

What sort of a life is this

Which of kind life we be dis

For so long we dey face trouble

dey hustle dey bubble for jungle

no be for double

na the same girl wae I hustle

na she be trouble

who be that babe wae dey fumble

make she no sef

why why

why I go cry wen I dey try

she dey lie say her love no dey die (e ya)

so now baby tell me who dey lie (e ya)

make I tell you wetin I get for ma mind baby

girl wetin I do you

I dey try to let no know sey I like you pass my mama

E yo dat was then

But now girl I donât need you no more

Make you go I donât need you nomore

girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I donât need you no more

cos this is what you say to me what you say to me

in background

girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I donât need you no more

girl I go die oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your feelings no dey die

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

Перевод песни

Na aujourd'hui eee

E don tae

Fille tu ne me dis pas je ne mens pas

c'est ce que tu me dis

ce que tu me dis

tu dis que ton amour ne ment pas

tu dis que tes sentiments ne meurent pas

vois-moi fille je pleure

ee yai oh non

tu dis que l'amour ne meurt pas oh

vois-moi fille je pleure

dis-moi quel genre de mensonge être dis na aujourd'hui yai e don tae

tu dis que tu aimes sans mentir

e don tee

te faire dire à tes amis ce qu'il en est (na aujourd'hui)

Shae tu ne me dis pas je ne mens pas

c'est ce que tu me dis ce que tu me dis

elle va parler dire nous allons passer nos vies ensemble

elle m'aime passer sa propre mère

elle préfère que je passe son propre père

Ma frères me dire quel genre de mensonge être dis na aujourd'hui ya e don tae

le jour même où je t'ai vu

fille je savais que tu étais une playa

Parce que tu veux briser mon cœur et me bouleverser

fille tu ne me vois pas je ne mens pas

c'est ce que tu me dis ce que tu me dis

fille à tout moment, je suis witchu

Fille je sens que tu es une sorcière oh

vous faire perdre de vue vous faire trouver votre chemin

dis-moi quel genre de mensonge est-ce na aujourd'hui tu ne sais pas

Na la même fille que je vois à l'intérieur de ma meilleure amie auto

Oh non non soyez donc

Eh bien, je n'ai pas besoin d'une explication, pourquoi tu es hala ah ai

Dis-moi vraiment pourquoi tu es hala

Ils parlent, disent qui dit qu'elle dit ça

Na elle dit ce p-carré ne dit pas ce

Mon frère, dis-moi quel genre de vie est-ce qu'elle ne kolo

Je jure que personne ne va croire que tu peux me faire ça

le jour même où je t'ai vu

fille je savais que tu étais une playa

Parce que tu veux briser mon cœur et me bouleverser

fille tu ne me vois pas je ne mens pas

c'est ce que tu me dis ce que tu me dis

fille à tout moment, je suis witchu

Fille je sens que tu es une sorcière oh

vous faire perdre de vue vous faire trouver votre chemin

dis-moi quel genre de mensonge est-ce na aujourd'hui tu ne sais pas

Hein hein hein

Quel genre de vie est-ce ?

De quelle sorte de vie sommes-nous ?

Pendant si longtemps, nous sommes confrontés à des problèmes

dey hustle dey bulle pour la jungle

pas être pour le double

na la même fille que je bouscule

na elle être un problème

qui est ce bébé qui tâtonne

faire qu'elle ne sef

pourquoi pourquoi

pourquoi je vais pleurer quand j'essaie

elle ment, dit que son amour ne meurt pas (e ya)

alors maintenant bébé dis-moi qui ment (e ya)

fais que je te dise que j'obtiens pour mon esprit bébé

fille que je te fais

J'essaie de ne pas laisser savoir que j'aime que tu passes ma maman

E yo dat était alors

Mais maintenant chérie, je n'ai plus besoin de toi

Te faire partir, je n'ai plus besoin de toi

fille que je te fais

te faire dire faire que je continue

fille que je te fais

te faire partir je n'ai plus besoin de toi

parce que c'est ce que tu me dis ce que tu me dis

en arrière-plan

fille que je te fais

te faire dire faire que je continue

fille que je te fais

te faire partir je n'ai plus besoin de toi

fille je vais mourir oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh sur

ee yai oh non

tu dis que ton amour ne ment pas

tu dis que tes sentiments ne meurent pas

vois-moi fille je pleure

ee yai oh non

tu dis que l'amour ne meurt pas oh

fille je vais mourir oh oh o

vois-moi fille je pleure

dis-moi quel genre de mensonge être dis na aujourd'hui yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh sur

ee yai oh non

tu dis que ton amour ne ment pas

eh eh e eh eh e eh e e ooh sur

ee yai oh non

tu dis que tes sentiments ne meurent pas

tu dis que l'amour ne meurt pas oh

fille je vais mourir oh oh o

vois-moi fille je pleure

dis-moi quel genre de mensonge être dis na aujourd'hui yai e don tae

Plus de 2 millions de paroles

Chansons en différentes langues

Traductions

Traductions de haute qualité dans toutes les langues

Recherche rapide

Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes