Voici les paroles de la chanson : Bunieya Enu , artiste : P-Square Avec traduction
Texte original avec traduction
P-Square
Oh oh oh oh oh !
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That’s why we celebrate
Let’s celebrate
Now, put your hands in the air
Wave’em up like you just don’t care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey
Thank God its Friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That’s why we celebrate
Let’s celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-
Day
Oh Oh Oh Oooh
I’m so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too
Much)
We thank God oooh
You too much oh (i say) you too much oh
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Oh oh oh oh oh !
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Alors que nous célébrons
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Alors que nous célébrons (2x)
Nous remercions Dieu oooh
Baba tu es trop oooh
Nous remercions Dieu oooh
Tu es trop oh, tu es trop oh
Chei, tu vois
La façon dont nous dépensons cet argent ne me fait pas peur (me fait peur)
J'ai tellement de gens qui me défient (eeh)
Ba-ba à l'époque où personne ne m'envoyait
Maintenant, ils viennent près de moi, parce qu'ils veulent me voir échouer
Dieu merci c'est vendredi (vendredi)
Et je vais rocker, je suis comme mon bai-day
Oh oh oh
Je suis tellement excité (excité)
Alors tout le monde montre ton style eeh
Alors que nous célébrons
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Alors que nous célébrons (2x)
Nous remercions Dieu oooh
Baba tu es trop oooh
Nous remercions Dieu oooh
Tu es trop oh, tu es trop oh
C'est pourquoi nous célébrons
Fêtons
Maintenant, mettez vos mains en l'air
Wave'em up comme si vous ne vous en souciez pas (souci)
Je sais qu'on fait sauter du champagne (eeh)
Jubiler et ne pas se plaindre oh
Na donc nous faisons tous les jours
Kpata Kpata nous allons nous agenouiller pour prier
Dispersez-les, ils vont commencer à devenir fous oh
Na wetin reste oh
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Alors ne te soucie pas d'eux oh
Non faire gragra, non les envoyer oh
Venez rejoindre le corps, faites-nous les mélanger oh
Faites-vous leur dire sey
Dieu merci c'est vendredi (vendredi)
Et je vais rocker, je suis comme mon bai-day
Oh oh oh
Je suis tellement excité (excité)
Alors tout le monde montre ton style eeh
Alors que nous célébrons
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Alors que nous célébrons (2x)
Nous remercions Dieu oooh
Baba tu es trop oooh
Nous remercions Dieu oooh
Tu es trop oh, tu es trop oh
C'est pourquoi nous célébrons
Fêtons
Alors que nous célébrons, nous jubilons
Omo aucun joueur ne déteste, ne vous sous-estimez pas
Non nous calculons, vous spéculez
Moi je ne les envoie pas oh, non envoie alors oh
Mais Dieu merci, c'est vendredi et je vais rocker, je suis comme mon bai-
Jour
Oh Oh Oh Oooh
Je suis tellement excité (excité)
Alors tout le monde (eeeh)
Bouge ton corps (eeeh)
(Comme nous dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, alors que nous célébrons
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Alors que nous célébrons
Nous remercions Dieu oh, Baba toi aussi ooh (baba toi aussi
Beaucoup)
Nous remercions Dieu oooh
Tu es trop oh (je dis) tu es trop oh
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, alors que nous célébrons
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh !
Alors que nous célébrons
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes