
Voici les paroles de la chanson : Niger Delta , artiste : Nneka Avec traduction
Texte original avec traduction
Nneka
Dem come fish our water empty
Dem come chop our oil plenty
Come take resources away
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world
Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh
It don teh wen u dey do me like dis
Oh, but right now I no go take am no more
I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Where dem come take us, dem take us go iyunda
Use as dem slave
Wetin we do dem
Wetin dem do us
Ils viennent pêcher notre eau vide
Ils viennent hacher notre huile en abondance
Venez prendre des ressources
Viens prendre toutes nos richesses
Ils viennent nous utiliser comme magasin
Pour que la matière première les rende riches
Oh frère, frère, bross wetin
Soeur, soeur, soeur
Quand nous faisons le, le, le
Que faisons-nous voleur, voleur
Où nous sommes propriétaires, propriétaires de nous
Ce que nous semons, je vais le récolter
Quand nous faisons le, le, le
Que faisons-nous voleur, voleur
Où nous sommes propriétaires, propriétaires de nous
Ce que nous semons, je vais le récolter
Dis-moi que je vais faire
Parce que je perds dans d péchés dans d chair de d monde
Seigneur, pardonner ne sauverait pas mon âme de la mort
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh
Ça ne teh pas quand tu me fais comme ça
Oh, mais pour l'instant je ne vais plus prendre
Je vais ouvrir la bouche, je vais te dire ce que je ressens
Quand nous faisons le, le, le
Que faisons-nous voleur, voleur
Où nous sommes propriétaires, propriétaires de nous
Ce que nous semons, je vais le récolter
Quand nous faisons le, le, le
Que faisons-nous voleur, voleur
Où nous sommes propriétaires, propriétaires de nous
Ce que nous semons, je vais le récolter
Regarde, dis-moi, vois quand nous remarquons, vois qu'ils nous font
Où ils viennent nous emmener, ils nous emmènent aller iyunda
Utiliser comme esclave
Que faisons-nous ?
Wetin dem do nous
Nneka • 2022
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2022
Nneka • 2016
Nneka • 2015
Nneka, Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick • 2019
Maskoe, Nneka • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes