
Voici les paroles de la chanson : Suffri , artiste : Nneka Avec traduction
Texte original avec traduction
Nneka
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake
All these lies so
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to
see deceit
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
Una dey parle de vos élections, Nigérians, Nigérians
On parle de la rédemption, naija, naija
Nous parlons de résolutions, oya
Dites-moi où est la solution, car rien ne change
Nous justons yan, nous justons pulvérisons, nous justons râteau
Tous ces mensonges si
Suffri, suffri avec mon âme, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri avec mon âme, Oga tu m'entends oh dis
Suffri, suffri avec mon âme jeh jeh jeh jeh
Ne touchez pas à mon âme, eh eh
Ce n'est qu'un homme riche qui gagne encore oh
All d moni où je dey go oh
Tu vois toujours, il n'y a que le pauvre homme qui souffre
Frère, ton souhait est mon ordre, oh
Mais rien ne change, nous sommes juste yan
Nous ne faisons que pulvériser, nous ne faisons que ratisser, tous ces mensonges
Suffri, suffri avec mon âme, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri avec mon âme, Oga tu m'entends oh dis
Suffri, suffri avec mon âme jeh jeh jeh jeh
Ne touchez pas à mon âme, eh eh
Pont
Suffri, suffri avec mon âme oh
Suffri, suffri avec mon âme oh… jeh jeh jeh
Suffri, suffri avec mon âme, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri avec mon âme, Oga tu m'entends oh dis
Suffri, suffri avec mon âme jeh jeh jeh jeh
Ne touchez pas à mon âme, eh eh
Oga exauce mes souhaits de voyager dans des endroits lointains
Mais permettez à mon âme de ne pas périr pour que je sois vêtue de dentelles
Au fil de la vie, je me souviens de toutes les choses que j'ai accomplies
Le coucher du soleil, le tonnerre et les orages montrent que nous avons vraiment, vraiment été trompés
Na vérité wen dem dey parler dire na wetin vous semez
Na je tu vas récolter, toujours na soso mensonge, na je nous répandons, pulvérisons, ouvrons les yeux pour
voir tromperie
Pour nous voir grandir, nous devons rajeunir
Na bottem nous dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
En bas, nous restons trop longtemps, trop longtemps
Jeh o jeh jeh jeh o
Nneka • 2022
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2022
Nneka • 2016
Nneka • 2015
Nneka, Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick • 2019
Maskoe, Nneka • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Chansons en différentes langues
Traductions de haute qualité dans toutes les langues
Trouvez les textes dont vous avez besoin en quelques secondes